
Di children wey dem beat and troway ontop allegation say dem be winch
For Akwa-Ibom State, Southern Nigeria, hundreds of children dey accused of witchcraft.
Dis dey happun most especially for Oron local goment area of di state wia di practice dey common.
Although di state goment bin introduce one law for 2012 wey make am illegal to call any pikin winch, e dey shocking to find out say some pipo still dey do am.
Dem go beat and torture any child dem believe say be winch, naked and abandon am to die.
One survivor, Udeme wey im step-mother bin accuse say e bin winch bin follow BBC tok on how e happun.
More Stories
Bandits leader, Ado Aliero’s wife & mama arrested for Saudi Arabia
di wife and mama for nigeria’s most wanted bandits leader, ado aliero, don reportedly been arrested by di saudi arabian...
175k payment: fg yet to fulfil wage award promise, accuse for using dss to shun I no go gree waka organizers
di federal goment na under faya for failing to fulfil na promise to pay di long-overdue wage award arrears to...
Peter Ogban wey announce Aba made results for Akpabio wey court convict for rigging election di waka free – PremiumTimes
Peter Ogban, di disgraced Nigerian Professor convicted and sentenced to three years’ imprisonment for rigging a 2019 senatorial election for...
Senator Abba Moro congratulates Dr Ortom, Maku, odas on top PDP Board appointment
Di senator representing benue south senatorial district and senate minority leader, Comrade Abba Moro PHD sends im heartfelt congratulations go...
Snakes And Lizards don take over as Benue Govt abandons Primary Schools
Public primary schools for owukpa, a district for ogbadibo local goment area for benue state, are facing a slow and...
Itsekiri people na Yoruba, we need to work together as one – Alaafin
Di alaafin for oyo, oba abimbola akeem owoade 1, don tok say di itsekiri are yoruba, being pikin for oduduwa,...